How rising crude oil prices sake of Israel-Hezbollah crisis go affect Nigeria economy, fuel price?
Iran na di seventh largest producer of crude oil for di world.
Bonny light, wey be di kind of crude oil wey Nigeria dey produce dey around $78 now, from $73 e bin dey seven days ago.
Oga Yabagi explain say plenty of di crude oil wey Nigeria dey produce dey loss sake of crude oil theft.
"We get high level of crude oil theft and high level of corruption for di oil and gas sector.
..
News articles remains the property of the source. Tellbrief is a news aggregator.